0
Good Things - Chike
0 0

Good Things Chike

На этой странице вы найдете полный текст песни "Good Things" от Chike. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Good Things - Chike
[Chorus]
Good things come to those wey dey wait
Bad things run from those wey dey pray
Ndi ka mma akpere bu ogwu nwgworo
Good things come to those wey dey wait
Bad things run from those wey dey pray
Akpere bu ogwu nwgworo
Eh, oh, eh, oh
Eh, oh, eh, oh, eh
Akpere bu ogwu nwgworo

[Verse 1]
Why you dey in a rush?
Wetin be your own
E belong to you
No be by force
E go come to you
You fit no get am now
But e go come in June
If you show a little patience, ah

[Pre-Chorus]
Every grass wey dey green no be pasture
Everybody wey dey preach no be pastor
Your man run away, no be rapture
Why you dey do like say you no know
Ti ona ba ti, ona ba ti
Ti ona ba ti, adura lo le si
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности