0
Ghetto Love - Foster Ebayy
0 0

Ghetto Love Foster Ebayy

На этой странице вы найдете полный текст песни "Ghetto Love" от Foster Ebayy. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Ghetto Love - Foster Ebayy
GHETTO LOVE - EBAYY FOSTER

Intro & Verse 1
Ghetto Love
Girl from the ghetto
Fit make a badman day oh no
She no dey make me dey beg o
And she knows I f””k with that

She go hard on a Friday
A Saturday on an everyday
Make it to feel like a holiday
And my girl she know whatsup

Bridge & Chorus
•Baby don’t hide you know I’d find you in the right time
And if you come out girl you go see sey I no go let you go
Baby all the things you do everyday omo ko fe je o
And when you come my way baby girl I swear I no go let you go
Let you

Baby no go let you go x8
Let you x8

Verse 2
Pretty girl when she step into the place
She carry vibe wey dey takeover the place
When I step out she be looking the boy
Ama give her some love
Baby feeling the boy like this
Girl stop what you do
You gonna make a badman fall in you
In everything that you do to me girl
In all the ways you dey holla’at the boy...
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности