
Poverty Die Olamide
On this page, discover the full lyrics of the song "Poverty Die" by Olamide. Lyrxo.com offers the most comprehensive and accurate lyrics, helping you connect with the music you love on a deeper level. Ideal for dedicated fans and anyone who appreciates quality music.

[Chorus]
When i wake up, no be by my power oo
Oluwa lo kuku so wa ooo
I go down on my knees and thank God ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper oo
I dey hustle make the poverty le japa ooo
Ki Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
[Verse 1]
Oriburuku ji na si’le mi, Irina ji na si’le mi
A’yi ni owo lo’wo ji na si’le
I want get plenty money
Poverty tofe’ma finesse
Aye toni greediness
No put shit for my business
I no well i get morning sickness
Biggy money no be small small
Ti’oba titomi bi ti eniola badmus
Money wey no get focus
Money wey no dey pompous
Holy ghost fire me i no dey tire
Ko ogun walle mi majo won pelu fire
Fire fire fire fire fire fire fire fire
When i wake up, no be by my power oo
Oluwa lo kuku so wa ooo
I go down on my knees and thank God ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper oo
I dey hustle make the poverty le japa ooo
Ki Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
[Verse 1]
Oriburuku ji na si’le mi, Irina ji na si’le mi
A’yi ni owo lo’wo ji na si’le
I want get plenty money
Poverty tofe’ma finesse
Aye toni greediness
No put shit for my business
I no well i get morning sickness
Biggy money no be small small
Ti’oba titomi bi ti eniola badmus
Money wey no get focus
Money wey no dey pompous
Holy ghost fire me i no dey tire
Ko ogun walle mi majo won pelu fire
Fire fire fire fire fire fire fire fire
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.