
Control Yemi Alade
На этой странице вы найдете полный текст песни "Control" от Yemi Alade. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

Attention please
Unu welcome
Girls wey sabi to the left side
Guys with the money to the right side
Me no get time for no chit chat
Please
Nwanne lose control
Only dance plus she give them sweet
Do that dirty whine now she jump and split
She jump and split
Attention please
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
Oya now freezе
Lights and camera action
Everybody get in position
Wе about to change the location
Working class independent
Please I no get time to dey waste my dough
Me I high class with a taste
Anything I want me I take and go
I take and go
Unu welcome
Girls wey sabi to the left side
Guys with the money to the right side
Me no get time for no chit chat
Please
Nwanne lose control
Only dance plus she give them sweet
Do that dirty whine now she jump and split
She jump and split
Attention please
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
Oya now freezе
Lights and camera action
Everybody get in position
Wе about to change the location
Working class independent
Please I no get time to dey waste my dough
Me I high class with a taste
Anything I want me I take and go
I take and go
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.