0
No Forget - Adekunle Gold (Ft. Simi)
0 0

No Forget Adekunle Gold (Ft. Simi)

На этой странице вы найдете полный текст песни "No Forget" от Adekunle Gold (Ft. Simi). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
No Forget - Adekunle Gold (Ft. Simi)
[Verse 1 - Adekunle Gold]
Your mama say omo mi, no follow I never chop
Make you find correct guy, no be love we go chop
Na me she dey talk about
Oro yen ka mi l’ara o
Je’n b’ese mi soro
Make I go hustle o
I want to take care of you baby
So je’n lo, it won’t be long o
I want to take care of you baby
So je’n lo, mi o ni pe de oloo mi
Sora f’awon boys yen o
Tin ba lo won ma tan e o
Mase gbagbe bi ati n ba bo o
Mi o ni pe de
Sora f’awon boys yen o
If I go dem go toast you
No forget how far we’ve gone o baby
Mi o ni pe de

[Hook/Chorus]
No forget o, no forget ooo
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget o, no forget say o
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности