
Ewele Pheelz
На этой странице вы найдете полный текст песни "Ewele" от Pheelz. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Verse 1]
Omo this hustle make you dey reason things brother man
The kind of things wey go ginger you, give you wings
Omo dem think say we both dey the same plane
But dem no know say their own flight na economy
[Pre-Chorus]
They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can’t talk
Ridimakulayo
[Chorus]
Ewele
Ewele, ewele
Case ita gbangba
Talomode, talagba
Ewele
Ewo lekpe, ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode, talagba
Omo this hustle make you dey reason things brother man
The kind of things wey go ginger you, give you wings
Omo dem think say we both dey the same plane
But dem no know say their own flight na economy
[Pre-Chorus]
They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can’t talk
Ridimakulayo
[Chorus]
Ewele
Ewele, ewele
Case ita gbangba
Talomode, talagba
Ewele
Ewo lekpe, ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode, talagba
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.