0
JA ARA E - Burna Boy
0 0

JA ARA E Burna Boy

На этой странице вы найдете полный текст песни "JA ARA E" от Burna Boy. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
JA ARA E - Burna Boy
[Intro]
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)

[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept

[Chorus]
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности