0
We Must Groove - 2Baba (Ft. Burna Boy)
0 0

We Must Groove 2Baba (Ft. Burna Boy)

На этой странице вы найдете полный текст песни "We Must Groove" от 2Baba (Ft. Burna Boy). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
We Must Groove - 2Baba (Ft. Burna Boy)
[Verse 1: 2Baba]
Anyhow we be today
No matter pressure wey dey
Any obstacle on the way
I go bulldozer am straight away
Even if I get fever
Or my landlord don dey craze
As long as happiness dey my radar
I no go fit complain
I don't need to stop, to fly high, high
I get natural high
I don't need to think too much
'Cause thinking na problem, instead I reason solution
For me-me to quit, for me-me to chill
For me-me to flex and enjoy my life
For me-me to give, without explanation
For me-me to lead so e go be say-

[Chorus: 2Baba & Burna Boy]
We must groovе o, we go groove
As long as your brain still dey function
Wе go move o, we go move (Oya, tell dem)
E no matter where you come from
We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности