0
Normal - Victor AD
0 0

Normal Victor AD

На этой странице вы найдете полный текст песни "Normal" от Victor AD. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Normal - Victor AD
Intro
I dey fear you
Redeye for them
Craze

Verse 1
Omo I stand the well with my ten toes
Give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads
No be everything a man see e mouth suppose to dey talk
I put in the work oh move different with my work oh
If them go left I go right for them
If them go back I go front for them
If them movе side I change am for them
If thеm wan run I take flight for them
Oh yeah yeah yeah otilo
Them join but them no fit catch
Them wan spoil wetin god done patch

Chorus
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности