0
Patience & Goodluck - 6izzy Black (Ft. Erigga)
0 0

Patience & Goodluck 6izzy Black (Ft. Erigga)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Patience & Goodluck" от 6izzy Black (Ft. Erigga). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Patience & Goodluck - 6izzy Black (Ft. Erigga)
INTRO
6izzy Black: (Zulu Noise)
Erigga: Day break everywhere burst o
Omo na South Africa doings o how e be?
Wahala
Erigga and 6izzy Black man!
Everywhere blast
Abeg!
Oboy wait for my verse you hear wetin I yarn
Comot your leg for high tension

Chorus (6izzy Black)
Patience and Goodluck Naim dey pay
Brother ehh!
Cool temper
If you try and fail don’t fail to try!
Again!
Cool temper!
Iye mee!
Baby
Cool temper
Iye mee!
Baby
Cool temper

VERSE 1 (6izzy Black)
Oh yeah
Oh yeah yeah
Iye mee!
Patience and Goodluck oh! Naim be koko
As you dey pray for Goodluck
Pray for patience too
Uhh na na naa!
Cuz at the end of the day iye ye! iye ye!
Naim be koko
Oh ehh na
Nana ehh na!
Na na eh na na
Hmm I dey!
Oh ehh!
As you dey wait
For your own turn
Make you dey work oh!
Make you dey work oh
Brother manna no fall oh
Manna for fall o!
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности