0
The Matter - Zlatan (Ft. Papisnoop)
0 0
The Matter - Zlatan (Ft. Papisnoop)
Poco Lee (& Zlatan)
It’s Mansa Jabulani
Haha Wahala!
(Ibile) Court!!
All Cases has being adjourned till next week (AAstala)
Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

Zlatan
Shey you don hear the matter?
Abi you no get data
They say pikin wey i born resemble Naira Marley
We dey on top the matter

As we dey on top the matter
Na hin we hear another matter
They say two papa post one pikin for children’s day
We dey solve the matter (Ah happy children’s day)

Say this one na big palava
Ah But we go solve the matter
Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter
We go solve the matter

Burna and David dey fight
KRF make you solve the matter
Dem say dem see condom for isolation center
NCDC solve the matter (ah Abba Kyari)
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?