[Intro]
Raaah I go by the name Special
Olamide on this one with kayswitch
Do not underrate us
Cos you don't know what we will do
Move move
[Chorus: Kayswitch]
Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember ?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
[Verse 1: Olamide]
See nigba ti mo broke won mo mi
Na party boys get my number alla dem ah call
Dem no bi friend but dem act like I'm thier hommy
Batti boys se mo jor omo mommy
Back then when me sing dem ma yarn
Coming from afar when dey see me dem ma run
Dem chat shit say mi no know whatta guan
Now see me na, see me na see ma na
Ah owo tutun everyday
Aso tutun everyday
Bata tutun everyday
Show tutun everyday
Oh yea am getting paid
Oh mo ti elevate
See me now
Bad man
Shii ehn heavy weight
See my lion king na we dey run the town
Lagos belongs to us
Hmm Jagaban

Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.