[Verse 1: Muyeez]
Carry hustle for my head
Mama so impressed, oh
For the money, I sweat
Na wetin make man eye red
Many night, mo ma ke-ke
Steady waiting for my payday
I no come play
Hawk, hustle for my head like say na bread for agege
[Chorus: Muyeez]
Barnabas, Barnabas, Barnabas
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
I get sandal and
Panama, Panama, Panama
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
[Bridge: Tml Vibez]
Yeah
J'ọn mọ, o șa mọ loko
She call me baby
Şe you know say the boy get shoko (Shoko)
[Verse 2: Tml Vibez & Muyeez]
I be big man inna
I be big man inna (Inna boy)
E be like e dey shock una
E be likе una go check (Check my scores)
All lovе, all love, I dey there
'Cause, if you do me jeję and I do you tender
Olohun, we fit dey forever
Woman, omotena, she dey feel my tungba
Agege one, I get one for Shitta
Shebi na why I dey carry shoulder, shoulder
I carry shoulder pad
Mo n gapa, emi star, I dey shine
No dey whine, ah, no dey whine, i no dey whine
Carry hustle for my head
Mama so impressed, oh
For the money, I sweat
Na wetin make man eye red
Many night, mo ma ke-ke
Steady waiting for my payday
I no come play
Hawk, hustle for my head like say na bread for agege
[Chorus: Muyeez]
Barnabas, Barnabas, Barnabas
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
I get sandal and
Panama, Panama, Panama
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
[Bridge: Tml Vibez]
Yeah
J'ọn mọ, o șa mọ loko
She call me baby
Şe you know say the boy get shoko (Shoko)
[Verse 2: Tml Vibez & Muyeez]
I be big man inna
I be big man inna (Inna boy)
E be like e dey shock una
E be likе una go check (Check my scores)
All lovе, all love, I dey there
'Cause, if you do me jeję and I do you tender
Olohun, we fit dey forever
Woman, omotena, she dey feel my tungba
Agege one, I get one for Shitta
Shebi na why I dey carry shoulder, shoulder
I carry shoulder pad
Mo n gapa, emi star, I dey shine
No dey whine, ah, no dey whine, i no dey whine
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.