0
Epo - Joe El (Ft. Davido & Zlatan)
0 0

Epo Joe El (Ft. Davido & Zlatan)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Epo" от Joe El (Ft. Davido & Zlatan). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Epo - Joe El (Ft. Davido & Zlatan)
O l’ata , o l’epo
Shekpe
O l’epo , o l’ata
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Still dey hustle on a daily o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata


I get ginger  for body no be lie
Omo nothing  pass oche
Because oche get e che
I get ginger for body no be lie
Them go ask me where I go go
Them wan know the ko ko
Bad man me a go low, so low
Come back make I choko choko
Galala no be konto konto
Sokoto no be Tokyo  shey you know
This life wey we dey so mikasa sukusa
Make you dance your makosa
Ebi o le pa mi o
Ko le pa mi
Ninu aiye yi o mo ni lati j’aiye
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности