Bother You 2Baba (Ft. Terry Tha Rap Man)
На этой странице вы найдете полный текст песни "Bother You" от 2Baba (Ft. Terry Tha Rap Man). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Verse 1: 2Baba]
Last night dem say dem see me with one girl
You believed it even though you hadn’t heard a word
From me, you been dey so sure
That you didn’t contemplate it (na so)
You start to carry nose for me, like shit dey my body
But God knows say I been no dey with anybody
Oh baby why you want to throw away
This wonderful thing we had
After all we’ve been through
And all the things I did for you
And also all the incredible things you did for me too
Is this how we end it?
Oh baby no
Never give up baby let's fight it
'Cause all your friends they will be laughing now and calling you mumu
Because dem know exactly wetin dem plan to do
They want to scatter our party
That will make them happy
Baby let's not give them the chance
[Chorus]
Because them just dey jealous you
For the way that I've been loving you
So don’t let what dem say bother you
Don’t let hear say bother you, bother you, bother you

Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.