0
Dem Don Dey Move - Tha Suspect (Nigeria) (Ft. Illbliss)
0 0

Dem Don Dey Move Tha Suspect (Nigeria) (Ft. Illbliss)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Dem Don Dey Move" от Tha Suspect (Nigeria) (Ft. Illbliss). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Dem Don Dey Move - Tha Suspect (Nigeria) (Ft. Illbliss)
[Intro]
Yes, my name na Suspect a.k.a Person Pikin
Tiro no be makeup!
Suspect on da premises
Illbliss on da premises (Ibo boy)
Capital on da premises

[Hook: Illbliss]
Dem don dey move (look at dem, look at dem)
E be like sey dem don dey move (zombie!)
Dem don dey move (look at dem, look at dem)
E be like sey dem don dey move
And if you're feeling this beat, well lemme hear you say eh oh ooh ow
If you're feeling this beat, well lemme hear you say eh oh ooh ow

[Verse 1: Tha Suspect]
As I enter my area
I see boys dem dey para
Omo na wetin be the matter
Inner lights, hey, gimme your particular
Oya open your boot, make I see all the eru wey you carry with you
Na who dey laugh with you, if you talk, anyhow, I go deal with you

[Refrain 1: Tha Suspect]
The song e no make sense at all o, ekelebe free me o
The song e no make sense at all o, but e dey high me o
Ekelebe comot for road, make I show you how we dey do am for Ikeja (Trouble)
Omo mo lenu nibe
Se kin gbe e lo' si orishe kin lo' taan naa sibe (hey!)
Why you dey look me like that?
Mugu na maga so make we leave am like that
I like as you dey move your back side like that
Oya shake, move am, leave am like that
Hey!
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности