0
20.10.20 (Wahala Dey) - Chike
0 0

20.10.20 (Wahala Dey) Chike

На этой странице вы найдете полный текст песни "20.10.20 (Wahala Dey)" от Chike. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
20.10.20 (Wahala Dey) - Chike
[Verse 1]
You don win election
So you don’t care anymore
29 million, you be senator
You don de match us oh
But you say make we no talk oh
Say make police no de shoot us
But you bring soldier
[Chorus]
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Soro soke
Wahala Dey
[Verse 2]
Oga Fashola with the camcorder
People don die and they wan code am
Na only God know who go settle the matter
Cos I don't know where the country dey waka
Na who diеs next shey na me or my brothеr
Na how wey u think sey we no reach to para
Who give the order to shoot us all
Who give the order to kill us all
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности