0
Sade - Wizkid
0 0

Sade Wizkid

На этой странице вы найдете полный текст песни "Sade" от Wizkid. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Sade - Wizkid
[Intro]
Oh oh oh oh ya
Yea ya
Wo wo wo
Ah ah eh ah

[Verse 1]
Inna the club dem they feel my steezey
For the ghetto wey I start my dreams
See I don make am
I don make them believe
See I fit make am on streets with my MiCs
For overseas dem they feel my steeze
And everyday am burning trees
All of the the girls wanna be my chick
Bad man Wiz dem they feel my steeze

[Bridge]
But one girl make me believe her
She dey kill me
She dey make me shiver
She be the one fine sexy diva
She make the other girls take several seats
But I don mess up
I don make am leave
Cause I dey mess with the other chicks
She don leave
Now am burning trees
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности