Street Affair Victony
На этой странице вы найдете полный текст песни "Street Affair" от Victony. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro]
Another world
(Chaser)
[Verse 1]
It’s a whole ‘nother story my brother
Gats to dey fire my prayer, 'cause yunno these people be doing the most oh
Sanitize, sanitize, before you touch me (Sanitize, sanitize before you touch)
Shey you fit connect to my story without internet?, na lie
All the people wey try to cross me, I no tey to tell them bye bye
Cos mama never drop the rosary, trust nobody totally
Wetin I dey use find my sanity make e me craze (Oh-oh-oh)
[Chorus]
Lai lai lai lai lai lai
Koni baje oh
My God go interfere o
Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh)
Make e my family meeting (Hmm hmm)
No turn to street affair oh
Lai lai lai lai lai lai
Oh koni baje oh ayy
My God go interfere
Na why I dey steady dey pray oh
Make my family meeting no turn to street affair oh
Lai lai lai lai lai, lai lai lai lai lai

Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.