Speaker 1:Should I tell you what you are?
Speaker 2:Yeah
Speaker 1:You're a liar
Speaker 2:I'm not a liar
Can you tell me the reason why you're calling me a liar?
Wait, which lie I did it for you so that I will know
Which lie I did it for you so that I will now carry it for head
Everything I will now remember lie...(beat drops)
Wow all of the lies, you no dey get degree(graduate!)
All the money wey you get(ehn!)
I hear say na Mp3(Audio!)
Damn, comot the benz, buy the noodies
Na your guy guy guy give am key you come dey claim all the poins
Wow now is when you dey clap for yourself
Nice, congratulations, now clap for yourself
If you put your hands together, then you can clap for yourself

I'm just so proud of myself
I swear I'm a fan of myself
(Yo) Everyday photoshoot fresh(yeah)
Na me dey hold camera myself(woah)
I swear I be hits, like look at my features
I just be jamb by myself
I no fit ever fuck up but in case I fuck up
I go understand with myself as I examine myself
I see a nigga with potential(-tential)
Making plenty money is essential(essential)
I could never pull up in a rental(rental)
VIP everywhere we dey enter
Baby girl are you sweet in the centre?(centre)
Are you ready to follow me for adventure?(venture)
And if you get relationship you better end am(end am)
Then turn around girl make you bend down, clap for yourself

Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.