0
Soundtrack of My Life - Olamide (Ft. Soul Joe)
0 0

Soundtrack of My Life Olamide (Ft. Soul Joe)

Soundtrack of My Life - Olamide (Ft. Soul Joe)
[Intro: Olamide]
She know what it is
She know what it is
She know what it is
Baba god don upgrade us big time

[Chorus: Soul Joe]
If we dey sound like regge
If we dey sound like juju
Before I know we come want
To dey sound like blues eh ah
Soundtrack of my life
But I thank god now
We don dey sound so good
Discussion no dey for this one
Wey god dey do eh ah
Soundtrack of my life

[Verse 1: Olamide]
T’oloun o ba ti yo osuka ni ori wa
Agbodo fi ipa yo
Tori ni mo se cana nigbati
Won fimi pa lo
Toba to asiko ati sui ho idi a lanu
Na why I handle my issue
Si owo oba iyanu
See sunday and Saturday I dey
Out there I’ll be hustling
But memi dey complain
Pe mi o wale wa sun ile
Mi o kin se omo ashabo actually
But mogbodo ja fun ori ara mi
Opolo lati calculate
Kosi oju to ri ire ri ti ko ri ibi
Omo ale lo ma ri inu ti koni bi
Am so happy pea won temi wa nibi
Toba mo bo sen lo
Dem go tell you how the thing be
Those wey beem hate me
They all they dey for me now
Different record labels
Dey be for me now
Anything I ask god n aim
Dey be for me now
No be as things be for before
E be for me now
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?