0
Wetin You Smoke - Prettyboy D-O (Ft. Olamide)
0 0

Wetin You Smoke Prettyboy D-O (Ft. Olamide)

Wetin You Smoke - Prettyboy D-O (Ft. Olamide)
Baddo
Baddo
Baddo

PrettyBoy
Any man wey jump make them stand
Any man wey stand make dey fall
Respect

(Olamide)
Chop them like high tension
Chop tmo wole mo di monster mo fa leyahem like government dey chop pension
Yaay

(PrettyBoy)
If nothing dey for boys
No come yarn me breeze abeg
No bring yawa come my door
I get problems on my head

We just want the rabba
Bros our eyes dey red
Chop then smoke and ganja
It helps reduce the stress

(Olamide)
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take
Ibeshi
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?