0
Oh My Gosh - Yemi Alade
0 0

Oh My Gosh Yemi Alade

Oh My Gosh - Yemi Alade
[Intro]
Oh yeah yeah yeah, oh yeah yeah
Oh my gosh oh, oh my gosh oh
Oh my gosh oh, oh oh, ohoh

[Verse 1]
My Tomatoe Joss', na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

[Pre-Chorus]
I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)

[Chorus]
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I'm a no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What?! Eh eh eh, I'm taken
Oh noo, I'm taken
Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh
Oh my gosh ohh, eh I'm taken
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?