0
King Shii - Olamide
0 0

King Shii Olamide

На этой странице вы найдете полный текст песни "King Shii" от Olamide. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
King Shii - Olamide
[Chorus]
Don't worry about tomorrow, forget ur sorrow, forget
About the shoes
And the clothes you borrow
Aye yi ole, av been there before now we on top dem dey say
We dey form
Hmmm. we dey form, dem dey say we dey form
We dey form, now dem say we dey form
Now we on the king shii, we on the king shii
Yeah we on the king shii
We on the king shii, we on the king shii
Yeah we on the king shii

[Verse 1]
Jesu now we on the king shii
Jesu gat dem loose dis wind shield
Jesu won fe ma gba clean sheet
Jesu cos dem knw we the real shit
Dem wan see the badman awon bitches
Teba rimi ti mon feyin oti ni mo fin chill
3rd album oni pe land owa ninu kitchen
Flow mi de si n re won bi lebe ton fin re kilishi
Won be soke won be sile won se acrobatic
Swagu baba drippin o ba lo tomati
Baba full of action awon wa dramatic
Baba drop flows lo flow to wa fantastic
Talo fun won number mi, won lawon fe holla
Won nawon o toro owo, awon on se a toro barra
Pemi pada owo n romi jo awon asuara
Ema fose yimi jo ema tepo simi laso ala
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности