0
Whatsapp - Seyi Vibez & Bloody Civilian
0 0

Whatsapp Seyi Vibez & Bloody Civilian

На этой странице вы найдете полный текст песни "Whatsapp" от Seyi Vibez & Bloody Civilian. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Whatsapp - Seyi Vibez & Bloody Civilian
[Verse 1: Seyi Vibez]
Who be that guy wey dey text you?
I no dey check your WhatsApp
That’s not my thing, baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan lose you to another mugu
Eiya, sare wale
Ara mi ti wa l'ọna, eiya
You high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey musturbate
Jekin wọ le ma ka tan le
You must give me accolade
[Chorus: Seyi Vibez]
Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah Galilee
Bami for Nnagi
I go call Sunny Ade
Ebenenezer Obey
Only you fit hold me down
[Verse 2: Bloody Civilian]
Who be that girl wey dey text you?
I don’t like bullshit
I don’t like nonsense
I don’t like sharing
Oya come wha you say?
Asking me how did I get this way
Seyi, sometimes you’re not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros (With my bros)
Tell me say you no get hoes
But I smell them with my nose (With my nose)
I no like relationship wey go keep me on my toes (On my toes)
Are you gonna make me sweat or show me love instead?
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности