0
Right Here - 2Baba
0 0

Right Here 2Baba

На этой странице вы найдете полный текст песни "Right Here" от 2Baba. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Right Here - 2Baba
Echo na wetin I go do
To make you see say my love for you na real
Baby it's true
Echo-come on come on
Baby it's right hope
Echo-come on come on
I don tey for this game
No be today
No go let your love walkaway
Baby it's right here
Baby it's right here

I was weak when you said you had to go
Tear drops crying like a mighty flow
But you turned around and said that you loved me so
How could I let you go
Oh no no no no no no no
Sorry I make you cry
Let's talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
Girl you know sey na your love I dey always they think of

Na wetin I go do to make you see
Say my love for you na real
Baby it's true
Echo-come on come on
Baby it's right hope
Echo-come on come on
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности