[Intro]
This song is just for you people
All of you wey think, you know, people try to bring you down
Try to squash your party
But you let them by
You gonna make it
No matter what they do to you
You gonna rise like a phoenix from the fire
You get it too, Yea…

[Hook: Chi Gurl]
Dem be dey, dem be dey, dem be dey
Dem be dey, dem be dey look me like monkey o…ewo
Dem no know, dem no know, dem no know, dem no know
Dem dem no know, dem no know, i dey look them like banana na na na na…

[Verse 1: M.I Abaga]
Yo, Madam na only you waka come [hey]
Just M.I Abaga
Them dey look me like vagabond
But I said it don't matter
I'll school them like principal
With my musical, cos my weapon eh, isn't physical
It's not analog, it's not digital
It's not ping-dical, it's BB-lical
And Chai! there is God
All of you that are sharing blood
Didn't expect me to be running
But now you can watch me porshe
See before before, you know free your guy
When i needed you, you be free your guy
You can't ping me down, no be BB chai
You dem famz me, mehn no kill the guy
Common
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?