0
Ojoro - Oxlade
0 0

Ojoro Oxlade

На этой странице вы найдете полный текст песни "Ojoro" от Oxlade. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Ojoro - Oxlade
[Intro]
Boy Oxlade! Oh, boy Oxlade
Ooooh yeah, (Konami the baddest producer)
Ooooh!

[Verse 1]
Me sef wan buy private jet
Me sef wan buy mummy bugatti
Ooh ooh!
Me sef wan bragado
Wey ah go dey worth 90 karat
Ooh easy!
Me sef!
Ah wan give ma popsy; 10k dolls'
Say make he hold am make he manage
(Daddy ema binu nau ah, eyi na e di 10k yi mu)
Again again ah come ask my brother
Sef that 1 milli wey ah send when you ask me change!
E don finish; shey you want another one ooh
Shey you need another one ooh'

[Chorus]
But bros na monеy make crayfish bend ooh
But right now, ah know say things e no too gеl ooh
But as my mamma go say;
There is light
At the opposite of the tunnel oh
Na money make crayfish bend ooh
Me and you' no suppose dey the same set ooh
But as e my granma go say;
When e go be pere
Dem go think say we dey vex oo oh
Ooh noo no!
Oluwa lo se loju lo
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности