(Intro)
You have tried Nigeria’s favorite contemporary DJ’s
Now try Nigeria’s favorite New School DJ
DJ K3YZ
...
What do you think I want to do for my mother ?
Moncaco straight! Classic!
First chop that life com ball for Naija

Mama said don’t take molly
You think sh*t is funny
Praying for me all morning

Verse 1: (Oxlade)
My mama say don’t take molly
I do this for my mummy
Street hard e no funny
I’m hustling for my ego
I’m grinding till it’s morning
Everybody steady buzzing
But me out here I’m working
No go carry last l’eko
Everyday I go dey pray say make I dey
Among the G’s wey go dey reign everyday
Oluwa shey
Na money we dey chase
Now I dey pray
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?