0
Johnny - Falz
0 0

Johnny Falz

На этой странице вы найдете полный текст песни "Johnny" от Falz. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Johnny - Falz
[Intro: Fela Kuti]
J.J.D J.J.D
J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop!
Everybody say yeah yeah
J.J.D J.J.D J.J.D J.J.D
J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop!
Everybody say yeah yeah (loops...)

[Verse 1: Falz]
Johnny just drop
Na person shoot am down
Johnny wey dey innocent
Johnny wey dey new in town
They kill am for Jos
For no just cause
Nobody fit commot for house
Dem no born us
Johnny no get priviledge
But Johnny want more
Him wan go study
Johnny say him wan be doctor
Him family die for the same flaws (floors)
Same floors wey him blood pour
Why we no fit be one bros?
Why you wasting all the blood for?
Shey na religion abi culture?
Abi politician wey dey sponsor?
Wetin be the thing wey dey cause war?
Wey you no stop to dey draw blood
Why do you need to swing the machete
What is the point of the gunshot
Pause... Johnny just drop
Huhn, Johnny just drop
For no just cause
Huhn, go
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности