0
PRECISION - Davido
0 0

PRECISION Davido

На этой странице вы найдете полный текст песни "PRECISION" от Davido. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
PRECISION - Davido
[Intro]
My time and my energy
I don’t waste on nobody
'Cause I dey try sort myself
And you go like sort yourself (Shekpe!)

[Chorus]
Na person wey get money dey carry shoulder gan
Ẹ ni toba lowo laye lo ma n gbera gan oh
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ

[Verse]
I dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi)
Energy on point, we dey jam dey go
See thе fine fine girls, dem dеy eye me oh
But I no send, I dey carry go
Kan ma lọ gbe mi sọ wa, awa carry gan
Aye yi o ni baje oh
Maro lọ oh
As I dey here oh, dey here
I’m counting my blessings
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности