0
Way Back - Khaid (Ft. Olamide)
0 0

Way Back Khaid (Ft. Olamide)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Way Back" от Khaid (Ft. Olamide). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Way Back - Khaid (Ft. Olamide)
Shab...
Sig...

[Verse 1: Khaid]
I dey craze them say Na style (Oh oooh)
Cause them no wan see me progress
Call my phone once in a while (Call my phone)
Dark shades I fit no see your text

[Pre-Chorus: Khaid]
Them say I don follow corner
Cause my life e be one night wonder
Wetin Sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I gеt wetin I order

[Chorus: Khaid]
Ohhh my Jigga
Bro from way back
When you say fast
I go dеy with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me too
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности