0
Sweet Boy - Falz
0 0

Sweet Boy Falz

На этой странице вы найдете полный текст песни "Sweet Boy" от Falz. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Sweet Boy - Falz
[Intro]
Wi-wi-willis gidem

[Pre-Chorus]
See person pikin see as he fresh
If you see am dey come give am respect
All white agbada check the Rolex
If person think am too much person go vex
See sauce dripping, liquor sipping
Chicks want booking but I get them on looking
See sauce dripping, liquor sipping
Chicks want booking but I get them on looking

[Chorus]
Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

[Verse 1]
Look at how am fly in my fresh swag
Look at how I shine with no recipes
Always on time like the first flight
But I make am squeeze high when I check time
Oh boy, on the air gon, pour me water
You know the boy no be your mate, call me brother (Say what?)
Sweet boy association I’m oga, sepe Eyan kan na lo bi omo yi sha
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности