
Another day Llona
На этой странице вы найдете полный текст песни "Another day" от Llona. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Verse 1]
Just the other day with my brother man
Tell am say this burden fit to kill a man
Jah na only you wey dey understand me
Say na only music I no get plan B
Everyday I wake up is another chance
And I carry family for other hand
Tryna be a blessing to my mother land
Maybe one day they gon' understand this
[Pre-Chorus]
I'm praying for more life
Every time, boy, I'm up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine
I know it's gon' be all alright
Under the sun and my blood don rise
I'm on the road for a long long ride
End of the day we gon' pour more wine
[Chorus]
Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget
All of my trouble me I never solve them
Fuck competition, I don't like to contest
No be small pikin wey dey like to suck breast
If I get money then my mind don rest
If I get money then my mind don rest
Just the other day with my brother man
Tell am say this burden fit to kill a man
Jah na only you wey dey understand me
Say na only music I no get plan B
Everyday I wake up is another chance
And I carry family for other hand
Tryna be a blessing to my mother land
Maybe one day they gon' understand this
[Pre-Chorus]
I'm praying for more life
Every time, boy, I'm up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine
I know it's gon' be all alright
Under the sun and my blood don rise
I'm on the road for a long long ride
End of the day we gon' pour more wine
[Chorus]
Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget
All of my trouble me I never solve them
Fuck competition, I don't like to contest
No be small pikin wey dey like to suck breast
If I get money then my mind don rest
If I get money then my mind don rest
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.