0
Yours Truly - D'Banj (Ft. Phyno)
0 0

Yours Truly D'Banj (Ft. Phyno)

Yours Truly - D'Banj (Ft. Phyno)
[VERSE 1]
I be the wickedest
I do it different
Can't touch my element
Mind of a militant
Can't let you insult my intelligence
You go need Aboniki when I show my ability
Without infinity
Na wetin give you audacity
I go let dem know

[Chorus]
Yours truly
Now everytime when I show up it's a movie(it's a movie)
I owe myself if e pain dem ni, ó su mí(ó su mí)
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Ọmọ eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?

[VERSE 2]
Ask about me nogodo
Na me dey give dem jogolo
I go dey spend am modolo
I no go ever slogodo
Ma na chi reason nwoke na n do
Too hot to handle, move on my tempo
Make I drink my hennessy, dọwa iko
I go face my enemy anywhere dem gather
They no fit stop my matter
Way higher on top my ladder
Make all my days dey longer
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?