(Ckay Intro)
Oh baby

(Ckay Verse 1)
I think I drank too much
I’m texting my ex cos I drank too much
My head no correct I dey think too much
I don start to dey talk plenty tins wey me no
Supposed to talk
E be why I dey chop insult
Chop insult


(Ckay, Oxlade Chorus)
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu

I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu
I don mezebu

(Oxlade Verse 2)
Long time wey me don dey find ya
You know sey your body na fire
And you make me loco
And you makе me loco
Your voice be likе melodies
I dey feel you see you
For your body and my soul
You intoxicate me and you know, you know you
Know
I am high
Wasted
Faded
Lost and gone
I am gone, mo ti mezebu
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?