0
Barawo (Remix) - Ajebo Hustlers (Ft. Davido)
0 0

Barawo (Remix) Ajebo Hustlers (Ft. Davido)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Barawo (Remix)" от Ajebo Hustlers (Ft. Davido). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Barawo (Remix) - Ajebo Hustlers (Ft. Davido)
[Intro]
Yo lo lo lo lo
Bad
Baddest!
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no Yea
Oh no no no no no no
Shekpe

[Verse 1: Davido]
I don tire to complain
All of the matter and palava
Wey don jaburata
From Maraba, Alaba down to Costain
Omo the people don taya
Their strength e quench Patapa
Won know the day now
Wey the situation go change o
Won know the day now
Wey people go stop to hate o
Won know the day now ah!
Wey people go start to use their brain o
Won know the day now
Wey dey go stop use us play o

[Chorus: Ajebo Hustlers]
Dem been para o (Gege)
Angry mob dem killy barawo
Back in Aba (Back in Aba)
Burn e the body, dem do am like nama o
Dеm konk him ogor o
Wipe am 2 by 2 him japa o
Fall for gutter o
Olopa don show
Everybody don kawa o
Call him mama
Olopa don show
Evеrybody don japa o
This country na wa (Yo lo lo lo lo)
This country na wa (Ye le le le le le le)
This country na wa (Yo lo lo lo lo)
This country na wa (Ye le le le le le le)
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности