0
LOST - El Nino (Ft. Yhemhi)
0 0

LOST El Nino (Ft. Yhemhi)

На этой странице вы найдете полный текст песни "LOST" от El Nino (Ft. Yhemhi). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
LOST - El Nino (Ft. Yhemhi)
Kalakuta
Karishika
All of them boys dem no see me later
Truth is bitter but I gat to face the grind
Me I no Dey smoke for shrine
Say you need to do your thing
And I need to do my thing
That's why I gat to face the grind
Me I gat to chase the bag oh no
I'm sorry
I gat billion dollar dreams so I'm in a hurry
Shout out to them homies
Wey Dey for me when I get struggles
I Dey for you too
Some days I be on my low
But I still Dey don't you vex
Some days I be on my own
I don make mistakes I need to pray
Pray for love and I pray blessing
Everyday you live is a lesson
Me I don
Lost
Pray for love and I pray blessing
Everyday you live is a lesson
Me I don
Lost
My kele Dey fight
My padi Dey find me
I for Dey your side
But I must fight alone
I know one day I go be alright
I know one day I go be alright
I Dey believe I Dey really pray
For the sunny day
I Dey believe I Dey really pray
For the sunny day
And I no mind
You better don't mind them too
Some days I be on my low
But I still Dey don't you vex
Some days I be on my own
I don make mistakes I need to pray
Pray for love and I pray blessing
Everyday you live is a lesson
Me I don
Lost
Pray for love and I pray blessing
Everyday you live is a lesson
Me I don
Lost
No oooo way
I been tryna live my life
So I Dey pray eh eh eh
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности