
Pepper Soup BasketMouth (Ft. Duncan Mighty & Ice Prince)
На этой странице вы найдете полный текст песни "Pepper Soup" от BasketMouth (Ft. Duncan Mighty & Ice Prince). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro: Duncan Mighty]
Faji dog still dey chop shit
But na goat teeth con dey rotten
Select rice comot am from your beans oh
Because rice and beans e no be pepper soup
Select rice out from your beans
Select
[Verse 1: Duncan Mighty]
Dem no dey stand dey give woman bele oh
(No be chice!)
Unless you want am make she born ...
But if you don't understand wetin I talk
When NEPA cut big man light
Him go call Fashola (Fashola)
When NEPA cut that... light
For night him go fix am back (fix am back)
[Chorus: Duncan Mighty]
If you see fowl wey dey bubble for night iyo
That fowl him no pay him dues
When life come dey show me pepper brother
I carry the pepper do pepper soup
So when life show you shege, show you pepper my brother
Carry your pepper do your pepper soup
Faji dog still dey chop shit
But na goat teeth con dey rotten
Select rice comot am from your beans oh
Because rice and beans e no be pepper soup
Select rice out from your beans
Select
[Verse 1: Duncan Mighty]
Dem no dey stand dey give woman bele oh
(No be chice!)
Unless you want am make she born ...
But if you don't understand wetin I talk
When NEPA cut big man light
Him go call Fashola (Fashola)
When NEPA cut that... light
For night him go fix am back (fix am back)
[Chorus: Duncan Mighty]
If you see fowl wey dey bubble for night iyo
That fowl him no pay him dues
When life come dey show me pepper brother
I carry the pepper do pepper soup
So when life show you shege, show you pepper my brother
Carry your pepper do your pepper soup
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.